- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Oritse Femi( Oritsefemi Majemite Ekele )
-
Awooo Ewa
da beat on the beat Ori mi oh ahan ewoo eey ratata ratata musical taliban number one ayoayo hmm ahan ahn egbe
dem dey talk say we nor go make am dem just dey pray make we rise and fall upon everything wey dem dey do dem see dey see us dey stand up tall
na god help me oh enemies for use me dey play ball come on baba god ee oo na you dey make me dey dey on top oh
oya make everybody dey dance oh awooo ewaa everybody dey dance oh Find more lyrics at ※ Mojim.com awooo ewaa everybody awooo ewaa All the mama and papa dem shake body awooo ewaa small small chicken the pikin dey bend no level awooo ewaa iro ni kpe kpeta aja no lerun awooo ewaa
when dem see we dey come dem go like to lock up when dem see we dey ball dem dey like to jealous jekomo enemies want to mock on me and they want to get rid of me ori we lerey she gbele oh ori shere ma je lete oh
-
|