- Lyrics
- Album list
Waconzy
-
Na God
Oh yeah oh yeah Supaman Supaman Awon Awon Awon Deviate Uh yeah Waconzy Yilelele yilelele yilelele yilelele Yilelele yilelele yilelele yilelele Yilelele yilelele yilelele yilelele Oh oh.Nanananana nale
Some people dey ask me say Na wetin dey make me shine Some people dey ask me say Na wetin dey make me shine Oh oh oh oh Daddy! I thank you.(I thank you. I thank God) I praise you.(I praise you.I praise you) Daddy! I love you.(I love you.I love you) Eh! Eh! I thank the Lord Almighty For the things he has done for me Yeah! He really really bless me He make me the first among my enemies Eh! In the midst of enemity (enemity) And the Bad belle people for society (society) In the midst of ndojor In the midst of ndamosu Eh! Daddy! I thank you cause my song e dey sell And everything I get Na for your hand Eh eh I hustle and I hustle But no way. Say And now I dey bubble Na God eh (I say na God eh) When I dey struggle Dem no talk (dem no talk) Now wey I dey bubble Dem dey vex eh Gboweshi na one Tell me why I no go enjoy myself or my money oh eh
The bubble wey I dey bubble Na shuffle. Na God eh. (I say Na God eh) Na Him dey put e food for table Na God eh. (I say Na God eh) Dey make my portion to dey double Na God eh. (I say Na God eh) Na Him dey make me to dey bubble Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh. Na God eh God eh God eh Find more lyrics at ※ Mojim.com Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh.
Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh I just wanna thank you (thank you) For showing me your love and your kindness (kindness) For making me the light in the darkness (darkness) Eh! I dey cry I dey cry I dey cry eh It's a tears of joy and happiness (happiness) As He turn my night into brightness (brightness) He turn my elaborate to sweetness The way you dey make me to get patience Oh oh oh oh
The bubble wey I dey bubble Na shuffle. Na God eh. (I say Na God eh) Na Him dey put e food for table Na God eh. (I say Na God eh) Dey make my portion to dey double Na God eh. (I say Na God eh) Na Him dey make me to dey bubble Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh. Na God eh God eh God eh Na God eh.
Me Amadi. Me Amadi oh eh Wey dey pray for my heart e oh Me Amadi. Me Amadi oh eh .Amadi Amadi Wey dey sing for my heart e oh (for my heart e oh) Daddy! I thank you.(I thank you.I thank you.) Papa! I praise you. (I praise you.I praise you.) Daddy! I love you. Chukwu nale kele eh (Chukwu nale kele) Daddy nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele (nale kele tito.Chukwu nale kele) Daddy nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele Oh oh oh oh oh oh oh Chukwu nale kele giri bia
-
|